[00:00.000] 作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun [00:00.688] 作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun [00:01.377][Refrain] [00:08.041]Dem inna, inna, inna, inna, inna (No lie) [00:12.921]I know sey dem go pray on my downfall [00:15.235]I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual) [00:17.792]Me never let them play on my banjo [00:20.514]Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na) [00:22.372]Don't know why they pray on my downfall [00:25.200]But we nah dem go play on my banjo [00:28.453]Never [00:30.207][Verse 1] [00:30.453]I got a reason I got so much to give [00:32.652]Showered in blessings, now my cup’s runnin' over [00:35.019]I no dey give a man, more than what he deserves [00:37.919]'Cause they still dey bite the hand wey dey feed them [00:40.177]My baby tellin' mе to pose for the media [00:42.492]I rathеr believe I go tour Malaysia [00:44.960]Melody sweet but you know sey man so G'd up, yeah [00:47.863]That's why the girls dem follow the leader [00:49.766][Pre-Chorus] [00:50.044]Got so many blessings, I dey count all night [00:51.917]Yeah, starboy make a move, no man take my shine [00:54.433]And if I tell you all the days I had to sacrifice [00:57.053]So my whole life [00:59.523]And I go do anything only for my family [01:01.786]I got the thing that make your body do the nuh linga [01:04.406]Make your gyal come through, makin' plays all night [01:06.969]All night, all night [01:09.187][Chorus] [01:09.578]No console, now everybody dancin' for me [01:12.093]I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me [01:19.002]I dey go collect wetin baba God dey destin' for me [01:22.359]What's lost now found [01:24.529]So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Hol’ on) [01:28.431][Refrain] [01:30.515]Dem inna, inna, inna, inna, inna (Spiritual) [01:32.991]Ah know see dem go pray on my downfall [01:35.311]I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual) [01:37.797]Me never let dem play on my banjo [01:40.406]Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na) [01:41.983]Don't know why dem pray on my downfall (Oh yeah) [01:44.916]But we nah dem go play on my banjo [01:48.481]Never [01:49.898][Verse 2] [01:50.112]Excuse me ma [01:50.879]No be my fault say the gyaldem no wan free me now (Yeah) [01:53.090]And you don't wanna get no passa with my G's, you know [01:55.607]Say me know they do the talking 'bout my P's, you know [01:58.273]Yeah that Starboy flex, take it easy now [02:00.780]Summer body but your thing isn't seasonal [02:03.199]Shape like a bottle, rub it like a genie style uh [02:05.957]Got me thinkin' I wanna please you [02:07.828]Bad gyal take your stress away [02:09.711][Refrain] [02:10.159]Got so many blessings, I dey count all night [02:11.888]Yeah, starboy make a move, no man take my shine [02:14.427]And if I tell you all the days I had to sacrifice; [02:17.034]So my whole life [02:19.522]And I go anything only for my family [02:21.524]I got the thing that make your body do the nuh linga [02:24.544]Make your gyal come through, makin' plays all night [02:27.291]All night, all night [02:29.102][Chorus] [02:29.776]No console, now everybody dancin' for me [02:32.080]I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me [02:38.484]I dey go collect wetin baba God dey destin' for me [02:42.873]Yours lost and found [02:44.667]So we can sing amazing grace, amazing grace, all night [02:48.028][Bridge] [02:50.596]Some try, but they never scared nobody, yeah [02:52.373]Badman like me, never fear nobody [02:54.584]When you play my riddim, omoge, sumo mi (Oh yeah) [02:57.132]This jam, make you wanna free your body [02:59.719]Come like say, me no go give you worries (Oh) [03:02.289]Gyals dem never give me bad energy [03:04.697]All these TLC, I got 'em creepin' on me [03:07.240]Oh yeah, I no go worry 'bout jealousy [03:09.981][Outro] [03:10.235]My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o [03:14.634]My baby ke fun me gan, til the mornin' [03:17.076]O se gan, o se gan [03:19.383]My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o [03:24.681]My baby se fun me gan til the mornin', oh woah-woah, oh woah, yeah