当前位置: 歌词塔 > Timeless专辑 > PRECISION歌词

PRECISION歌词

歌曲名: PRECISION  歌手: DaVido  所属专辑: 《Timeless》

介绍:《PRECISION》 是 DaVido 演唱的歌曲,该歌曲收录在《Timeless》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手DaVido吧!

PRECISION

作词 : DaVido/Kel P
作曲 : DaVido/Kel P
[Intro]
My time and my energy
I don’t waste on nobody
'Cause I dey try sort myself
And you go like sort yourself (shekpe!)
[Chorus]
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nowo ẹ soke
No go think am, nowo ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nowo ẹ soke
Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
No go think am, nowo ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nowo ẹ lọ
[Verse]
I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)
Energy on point, we dey jam dey go
See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh
But I no send, I dey carry go
Koma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan
Aye yi o ni baje oh
Maro lọ oh
As I dey here oh, dey here
I’m counting my blessings
[Pre-Chorus]
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Mo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ yeah eh
[Chorus]
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lọ ma n gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
No go think am, nowo ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nowo ẹ soke
Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
No go think am, nowo ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nowo ẹ lọ
[Pre-Chorus]
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Moni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi
[Chorus]
Na person wey get money dey carry shoulder gan
E ni toba lowo laye lo ma gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
No go think am, nowo ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nowo ẹ soke
Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
No go think am, nowo ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nowo ẹ lo
[Outro]
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
As I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo

PRECISIONLRC歌词

[00:00.000] 作词 : DaVido/Kel P
[00:00.101] 作曲 : DaVido/Kel P
[00:00.203][Intro]
[00:00.744]My time and my energy
[00:02.810]I don’t waste on nobody
[00:05.209]'Cause I dey try sort myself
[00:07.329]And you go like sort yourself (shekpe!)
[00:09.464][Chorus]
[00:10.414]Na person wey get money dey carry shoulder gan
[00:15.079]Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh
[00:19.842]And I dey move with precision
[00:21.385]I go carry you along
[00:22.912]Bebe n lọ
[00:24.801]Thank God say me I get God
[00:26.912]Oya eh
[00:28.238]Iwọ to ba lowo nowo ẹ soke
[00:30.360]No go think am, nowo ẹ soke
[00:32.499]Faraya ko nowo ẹ soke
[00:34.625]Jogodo sungba, nowo ẹ soke
[00:37.011]Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
[00:39.410]No go think am, nowo ẹ soke
[00:41.536]Faraya ko nowo ẹ soke
[00:43.918]Jogodo sungba, nowo ẹ lọ
[00:46.045][Verse]
[00:46.298]I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)
[00:48.188]Energy on point, we dey jam dey go
[00:50.313]See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh
[00:52.696]But I no send, I dey carry go
[00:54.828]Koma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan
[00:57.216]Aye yi o ni baje oh
[00:58.484]Maro lọ oh
[00:59.551]As I dey here oh, dey here
[01:01.942]I’m counting my blessings
[01:04.806][Pre-Chorus]
[01:05.015]My time and my energy, iyo
[01:06.829]I don’t waste on nobody, iyo
[01:09.207]'Cause I dey try sort myself, iyo
[01:11.866]So you for try sort yourself, iyo
[01:13.459]Mo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
[01:15.869]Make nobody come dey waste my time, iyo
[01:18.000]'Cause I dey try sort myself, iyo
[01:20.656]Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ yeah eh
[01:22.986][Chorus]
[01:23.257]Na person wey get money dey carry shoulder gan
[01:28.242]Ẹ ni toba lowo laye lọ ma n gbera ga
[01:33.043]And I dey move with precision
[01:34.891]I go carry you along
[01:36.797]Bebe n lọ
[01:37.847]Thank God say me I get God
[01:39.984]Oya eh
[01:41.305]Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
[01:43.168]No go think am, nowo ẹ soke
[01:45.552]Faraya ko nowo ẹ soke
[01:47.675]Jogodo sungba, nowo ẹ soke
[01:50.337]Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
[01:52.465]No go think am, nowo ẹ soke
[01:54.856]Faraya ko nowo ẹ soke
[01:57.232]Jogodo sungba, nowo ẹ lọ
[01:59.303][Pre-Chorus]
[01:59.581]My time and my energy, iyo
[02:01.636]I don’t waste on nobody, iyo
[02:04.023]'Cause I dey try sort myself, iyo
[02:06.368]So you for try sort yourself, iyo
[02:08.761]Moni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
[02:10.891]Make nobody come dey waste my time, iyo
[02:13.030]'Cause I dey try sort myself, iyo
[02:15.675]Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi
[02:16.686][Chorus]
[02:18.812]Na person wey get money dey carry shoulder gan
[02:23.329]E ni toba lowo laye lo ma gbera ga
[02:27.569]And I dey move with precision
[02:29.136]I go carry you along
[02:30.992]Bebe n lọ
[02:32.327]Thank God say me I get God
[02:34.973]Oya eh
[02:36.038]Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
[02:38.164]No go think am, nowo ẹ soke
[02:40.555]Faraya ko nowo ẹ soke
[02:42.947]Jogodo sungba, nowo ẹ soke
[02:45.076]Iwo to ba lowo nowo ẹ soke
[02:47.458]No go think am, nowo ẹ soke
[02:49.847]Faraya ko nowo ẹ soke
[02:51.980]Jogodo sungba, nowo ẹ lo
[02:54.094][Outro]
[02:54.370]My time and my energy, iyo
[02:56.721]I don’t waste on nobody, iyo
[02:59.117]As I dey try sort myself, iyo
[03:01.264]So you for try sort yourself, iyo

喜欢【PRECISION】您也可能喜欢TA们的歌曲……